Free Republic 3rd Qtr 2026 Fundraising Target: $81,000 Receipts & Pledges to-date: $9,035
11%  
Woo hoo!! And now only $685 to reach 12%!! Thank you all very much!! God bless.

Keyword: leftardsgonnatardtok

Brevity: Headers | « Text »
  • Why Trump want Greenland and wetin e fit mean for Nato?

    01/07/2026 7:49:59 PM PST · by BusterDog · 69 replies
    BBC ^ | 01/07/26 | James FitzGerald
    White House tok say Donald Trump and im close advisers dey discuss different options on how dem fit take over Greenland, as di US president still dey argue say e go help improve America security. Leaders for di island don reject im demands, same as Denmark wey be Nato member and di kontri wey Greenland dey under as semi-autonomous territory.