https://www.bbc.com/pidgin/40996385
BBC Pidgin service don start today’
BBC Pidgin service start today as part of the biggest expansion of BBC World Service since di 1940’s.
Focus on Africa presenter, Peter Okwoche, bin dey live for BBC radio 4 Today programme, on Monday morning, to talk about Pidgin and the new BBC Pidgin Service.
https://www.bbc.com/pidgin/tori-41034400
“No monitor social media, Nigerians tell military
“Since di Nigeria military don talk say dem dey monitor wetin people dey talk for social media and on top online, Nigerians don dey react.
People wey BBC News Pidgin talk to say dem dey fear say e be like di government wan kill freedom of expression for Nigeria.”
https://www.bbc.com/pidgin/41054401
“BBC Pidgin na for all of us” - Toyin
Impy start laugh
“Wetin” means “what” btw.
Oh, my stars.
I have absolutely NO idea “wetin” to say about “dis”.
Maybe Yoda could translate... “Hmmm... INSANE, they are, yes...”
Is it April 1?