Free Republic
Browse · Search
General/Chat
Topics · Post Article

To: smvoice

LOL


32 posted on 08/01/2020 7:07:58 PM PDT by SaveFerris (Luke 17:28 ... as it was in the days of Lot; they did eat, they drank, they bought, they sold ......)
[ Post Reply | Private Reply | To 18 | View Replies ]


To: SaveFerris

This is crazy.


37 posted on 08/01/2020 7:10:26 PM PDT by rdl6989
[ Post Reply | Private Reply | To 32 | View Replies ]

To: SaveFerris
But wait! Dey mo betta news dey.

David Mabumba video: Zambian education minister viral sex video make am chop sack from President Edgar Lungu

Zambia President Edgar Lungu don fire di kontri Education Minister, David Mabumba afta one leaked nude video of one man wey dey like am go viral for social media.

Recently, video of one man wey look like Zambia education Minister go viral. Inside di video di man dey do live WhatsApp video with one woman and e dey naked plus dey masturbate....

....Local media dey report say di incident for dat viral video happun wen di education minister dey for quarantine.

Police for Zambia say dem don dey investigate di mata while di National Guidance Affairs Minister Reverend Godfridah Sumaili don advise di public to stop to dey spread di video.

Ms Sumaili don even tell local media say e no dey good for pipo to continue to dey circulate di video but all dis advise neva stop di social media frenzy.

Meanwhile, President Lungu don put di minister of Water Development, Sanitation & Environmental Protection, Dr. Dennis Wanchinga as Minister of General Education.

Screw Drudge....BBC Pigin dey bomba!

60 posted on 08/01/2020 7:33:26 PM PDT by Covenantor (We are ruled...by liars who refuse them news, and by fools who cannot govern. " Chesterton)
[ Post Reply | Private Reply | To 32 | View Replies ]

Free Republic
Browse · Search
General/Chat
Topics · Post Article


FreeRepublic, LLC, PO BOX 9771, FRESNO, CA 93794
FreeRepublic.com is powered by software copyright 2000-2008 John Robinson