Free Republic 2nd Qtr 2024 Fundraising Target: $81,000 Receipts & Pledges to-date: $25,422
31%  
Woo hoo!! And we're now over 31%!! Thank you all very much!! God bless.

Keyword: pidgin

Brevity: Headers | « Text »
  • 'I no fit read until 18, now I be professor for Cambridge University'

    03/15/2023 4:11:49 AM PDT · by shoff · 53 replies
    BBC ^ | 03/13/2023 | Jason Arday
    One man wey no fit read or write until im be 18 go become di youngest ever black professor for di UK Cambridge University. Dem diagnose Jason Arday wit autism and global development delay for im early years, and im no fit speak until im be 11 years old. Now, di 37-year-old dey set to become professor of sociology of education for di prestigious university. Although im no fit tok, di young Jason dey always question di world around am. "Why some pipo dey homeless?" im remember dey wonder "Why war dey?"
  • US election 2020: See very really simple guide to understand di mata

    08/23/2020 11:25:22 AM PDT · by Jeff Chandler · 10 replies
    Di president of United States of America get big influence on how di world dey take respond to international crises like war, global pandemic and climate change. So wen time for election reach for every four years, plenty pipo dey dey interested on wetin di result go be, but no be many pipo understand how di process dey work. Even here for BBC News, we gatz remind oursef how di electoral college dey take work and wetin battle ground state be. So if you dey look for how to refresh your memory or you dey try to understand am for...
  • US election 2020: See very really simple guide to understand di mata

    08/22/2020 10:04:07 PM PDT · by Berlin_Freeper · 20 replies
    bbc.com ^ | August 15, 2020 | BBC
    Di president of United States of America get big influence on how di world dey take respond to international crises like war, global pandemic and climate change. So wen time for election reach for every four years, plenty pipo dey dey interested on wetin di result go be, but no be many pipo understand how di process dey work. Even here for BBC News, we gatz remind oursef how di electoral college dey take work and wetin battle ground state be. So if you dey look for how to refresh your memory or you dey try to understand am for...
  • Kodak: President Trump say America go support di ogbonge camera company wey abandon foto and crypto currency, port go drug business

    08/01/2020 6:52:25 PM PDT · by Governor Dinwiddie · 98 replies
    BBC ^ | July 30, 2020 | BBC
    Eastman Kodak company dey port from producing photography film to production of medicine. Di 131 years old company bin dey number one position for di manufacturing of film wey dem dey take snap photo for many many years. Di camera company and photography giant fail to cross enta di 21st century era of digital cameras, even though na dem invent di first digital camera for 1975.
  • Rutgers English Department to deemphasize traditional grammar ‘in solidarity with Black Lives Matter’

    07/20/2020 5:39:52 AM PDT · by C19fan · 84 replies
    College Fix ^ | July 20, 2020 | Alex Frank
    The English Department at Rutgers University recently announced a list of “anti-racist” directives and initiatives for the upcoming fall and spring semesters, including an effort to deemphasize traditional grammar rules. The initiatives were spelled out by Rebecca Walkowitz, the English Department chair at Rutgers University, and sent to faculty, staff and students in an email, a copy of which was obtained by The College Fix.
  • Coronavirus-virus: See di list of kontris wey don get di disease as e dey spread

    02/25/2020 10:10:58 AM PST · by 11th_VA · 59 replies
    BBC ^ | Feb 25, 2020
    Since December 2019 wen di Novel Coronavirus outbreak bin start for Wuhan, China, so far e don claim di lives of ova 2,700 pipo across di world. As medical researcher and goment officials all ova di world dey look for cure and medicine to take contain di virus, di tin still dey spread from one kontri to anoda.
  • BBC Pidgin Web Site

    01/01/2018 11:13:55 AM PST · by tje · 24 replies
    The BBC ^ | today | BBC
    This has to be seen to believed. If people are going to learn to read, they should choose a real one.
  • The BBC's Soft Bigotry of Low Expectations (news in Pidgin)(video only)

    08/26/2017 12:14:07 AM PDT · by servo1969 · 21 replies
    YouTube.com ^ | 8-25-2017 | Dave Cullen
    No. This not a joke. It's real. The BBC has apparently decided Africans are simply too stupid to be expected to learn normal English. So, the news will now be delivered to them in Pidgin as if it is a real language. Would they ever deliver the news in Cockney? How about Leprechaun? Or maybe a heavy redneck Southern drawl?