Posted on 08/23/2020 11:25:22 AM PDT by Jeff Chandler
Di president of United States of America get big influence on how di world dey take respond to international crises like war, global pandemic and climate change.
So wen time for election reach for every four years, plenty pipo dey dey interested on wetin di result go be, but no be many pipo understand how di process dey work.
Even here for BBC News, we gatz remind oursef how di electoral college dey take work and wetin battle ground state be.
So if you dey look for how to refresh your memory or you dey try to understand am for di first time, dis guide go help you.
Wen be di election and who be di candidates? Di election of president dey always happun on di first Tuesday afta di first Monday of of November, meaning say, dis year own go happun on November 3.
Unlike many oda kontris, di US political system get two main political parties, so di president dey always belong to one of dem.
Di Republicans na di conservative political party for US and dis candidate dis year na President Donald Trump, wey dey hope to get anoda four years for office.
Di Democrats na di liberal political for US and dia candidate na Joe Biden, im get plenty experience for politics and serve as Barak Obama vice president for eight years.
Di two men dey for dia 70s -Oga trump go dey 74 years by di time in start second term, while Oga Biden go be di oldest first-term president for history at 78.
(Excerpt) Read more at bbc.com ...
A moose once bit my sister.
Did Obama write this?
“..Did Obama write this?...”
Naaaa... couldn’t be him...too much intelligence involved.
Does google have an ebonics translator?
Que te chin***-es una broma?
Reminds me of Basil Fawlty speaking to Manuel!
I should have done a search, LOL!
Disclaimer: Opinions posted on Free Republic are those of the individual posters and do not necessarily represent the opinion of Free Republic or its management. All materials posted herein are protected by copyright law and the exemption for fair use of copyrighted works.